WELCOME TO Naijaplug

NEWS | SPORTS | CELEBRITY GIST | MIXTAPE | COMEDY VIDEOS | JOKES | TECH | FASHION

PROMOTE MUSIC | ADVERTISE | SUBMIT FREEBEAT

  • MUSIC: Sucxess _ Teach me
  • Fast Rising Nigerian Artist, Sucxess comes through with another brand new vibe after Successful release of many Hits this Year. Another Project unleashed for his Fans before he drop his first Ep, He titled this single “Teach Me“. Production credits goes to 3Brainz.
           DOWNLOAD TEACH ME

    See lyrics below:

    Yeah Yeah Yeah
    Special
    Brother I don Tell you say
    Me no need your cash oh
    Your cash again

    Make you put me through
    The bizz way I feet
    Make my pay Oh
    My pay And my gain

    Say mama self wan to smile oh
    Younger once dem dey wait o
    See school fees everything
    Dey for my head oh
    Na waiting I gain yea

    CHORUS
    Egbon Kunle
    Abeggi no gimme fish
    Teach me how to fish
    Me wan be like dangote
    Some day
    Uncle Emeka
    Abeg no gimme fish
    Show me how to fish o
    I wane extend my family name

    And Everything go dey go well
    Panam

    Mummy go dey do well
    Panam
    Daddy go dey get joy
    Panam
    Ego abia go
    And everything go dey go well
    Panam

    Sisters go dey look fresh
    Panam
    Brothers go dey go get joy
    Panam
    Chukwu aza go


    Verse 2
    I know you as an
    importer, exporter, coco water
    Bother put me through

    Uncle you count in milli milli
    Billi billi eh hee
    Me self wane count too

    I know if e better for me
    Say e better for you oh
    What is good life without
    This money o

    Na waiting I gain
    If I no make this money oh
    Yea yea
    that's why me say yea eh


    CHORUS
    Egbon Kunle
    Abeggi no gimme fish
    Teach me how to fish
    Me wan be like dangote
    Some day
    Say Uncle Emeka
    Abeg no gimme fish
    Show me how to fish o
    I wane extend my family name

    And Everything go dey go well
    Panam

    Mummy go dey do well
    Panam
    Daddy go dey get joy
    Panam

    Ego abia go
    And everything go dey go well
    Panam
    Sisters go dey look fresh
    Panam
     Brothers go dey go get joy
    Panam
    Chukwu aza go

     Brother teach me
    How to make money o
    How to make money o
    Me wan make money o

    Brother teach me
    How to make money o
    How to make money o
    Me wan get money o

    Say egbon kunle
    No give me fish oh
    Oh oh oh
    Teach me how to fish o
    Yea yea, yea

    Me wan get this money
    Like Ubong total
    Billgates, Dangote, Otedola
    Naw You Know no
    You no you no

    Show me the way yeee...
    Yeah yeah Yeah yeah eh
    Manlike Sucxess oh
    Yea yea

    Sisters go dey fresh
    Yeah yeah wor wor wor
    Yeah
    Chukwu Azago yea eh he

    If You No Get This Money Eh

    3Brainz On The Console

    No comments:

    Post a Comment